Bola Tinubu, The Messiah Wey Nigeria Need
Nigeria on my mind. Nigerians wether una like it or not Tinubu is the Messiah God don give una to turn around this country for this time wey we dey so, but una no wan gree, una dey do strong head. Give the man chance, una no gree. Una dey talk say him be a…